I talk am for my mind say, so Sikiratu don plan to finish me dis Sallah.
I ask Sikiratu wey di important ting wey e talk for phone say e wan show me. E ask me weda di ting wey I see now no important reach.
I look, na so my eye go land for im kini again. True, true Sikiratu don prepare im kini well well for me. E don clear di bush, rub am powder and perfume, waiting for me to enter. Olorun saanu mi o!
Sikiratu come hold my hand begin dey rob am small small. E bend make im body touch my body, e look into my eyes ti-ti-ti-ti, den come smile one kind wicked smile like dat wey make my heart begin make jigijigi like railway.
Di next ting be say, Sikiratu bring im mouth come join my own mouth, e bring out im tongue, push am inside my mouth, and begin use di tongue dance konkoma for inside my mouth. My broda, I melt patapata. Tori Olorun!
For dat korokoro afternoon of Sallah day, Sikiratu begin comot clothe for body. Afraid come catch me. I ask am wetin e tink say e dey do for open place like dis.
Sikiratu tell me say sebi na only di two both of us dey for di garage, and we dey inside my guonguoro, so nobody fit see us. Olorun Oba o!
As Sikiratu dey talk, im hand dey on top my kini wey don hala tire like snake head. Di next ting be say, Sikiratu remove my shokoto rope, bring out my kini and begin play with am like toy.
Sikiratu open im two leg, draw my kini and put inside im kini and begin dance Ajasco.
I no know wen I shout “My Siki Babe. Ride on!”...
I hear person tap me for shoulder and say, “Baba Bisi, go inside room and sleep. Dis chair wey you siddon for parlour sleep give you bad dream.”
I open my eye see say na my wife Bose spoil my Sallah day enjoyment for me. Bose na real witnch. I swear!
Make we jam again on Friday.
Tank you
Tank you very much
And tank you very, very much indeed.
NEWS EXPRESS is Nigeria’s leading online newspaper. Published by Africa’s international award-winning journalist, Mr. Isaac Umunna, NEWS EXPRESS is Nigeria’s first truly professional online daily newspaper. It is published from Lagos, Nigeria’s economic and media hub, and has a provision for occasional special print editions. Thanks to our vast network of sources and dedicated team of professional journalists and contributors spread across Nigeria and overseas, NEWS EXPRESS has become synonymous with newsbreaks and exclusive stories from around the world.